BBC News Pidgin (@bbcnewspidgin)

👀 40.5K views • ❤️ 3.5K likes • 💬 57 comments
Link to TikTok
Di Huajiang Grand Canyon Bridge for China don undergo five-day testing process ahead of scheduled opening wey go happun for late September. Di load test na di final step bifor dem consider am safe for vehicles to begin use. One testing team bin drive 96 trucks onto designated points to test weda di bridge strong. Rising 625 metres above one river for Guizhou province, di bridge go set di record for both di world tallest bridge and largest span bridge wey dem build for area wey mountain dey. #bbcnewspidgin #china #guizhou #bridge